Order Song by Olamide and Shallipopi
Shalli-fucking-popi
The president of plutoSeh!Fire!Only one pluto presidoThey call me Shallipopi
Order order order, orderPut them in orderOrder, order, order, orderPut them in order
Order, order, order, orderPut them in orderOrder, order, order, orderPut them in orderWai'!
Bring that ass make I rock am (rock am)Say baby all is in orderCar too fast I wan break e my bumper (bumper)Two, three cars nor important
I nor dey bother I go get anotherToo mysterious you nor fi' to discoverToo toxic they call me motherfuckerAsked her, baby I come from the gutter
Nai every country wey I dey shutdownShutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdownShutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdownShutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Yaw!When I go in, I go hardI go crazy, I go madI conveniently, I confamFrom Shalli the pop nigga, I cosign
I pray make I no fall or lose amI go Genesis, I go psalmSome niggas wanna see when I go downLike trailer wey no get break I go jam
Gbedu go drop, them go danceThem go do like say them go transCome suffocate me with your yanshSoft like potato wey dey mashShe sabi play ball, Who coach am?She dey dribble me, OkochaShe say make I come and march amI go crazy for chocha, chocha
Wai'! Hennessey order oOrder o, order order oAzul order oOrder o, order order oHennessey order oOrder o, order order oBelle' order oOrder, order, order, order, order
Order order order, orderPut them in orderOrder, order, order, orderPut them in order
Order, order, order, orderPut them in orderOrder, order, order, orderPut them in orderWai'!
Bring that ass make I rock am (rock am)Say baby all is in orderCar too fast I wan break e my bumper (bumper)Two, three cars nor important
I nor dey bother I go get anotherToo mysterious you nor fi' to discoverToo toxic they call me motherfuckerAsked her, baby I come from the gutter
Nai every country wey I dey shutdownShutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdownShutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdownShutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Wai'! Hennessey order oOrder o, order order oAzul order oOrder o, order order oHennessey order oOrder o, order order oBelle' order oOrder, order, order, order, order

Comments
Post a Comment